Olamide, Fireboy DML & Asake - Uptown Disco Lyrics

 Olamide, Fireboy DML & Asake - Uptown Disco Lyrics


I say freeze

Who call police?

Lowkey they know I be like chuck norris

Pure heavyweight, I get block everyday

Fuck what you think, they can talk anything

Uhn uhn

Baby mi

Where you dey for the summer oh

OBO

I dey find my own chioma oh

Sunmomi

There's no need to dey kanra oh

Buy you designer

Timmy turner oh

Baby ma j'ubadi f'emi

Timba tin korin o le pademi nsale

No be today we done de ball

Robin van persie, Nicolas Gonzalez

Big energy

Bigger money

Sweet harmony

Sweet melody

When the gbedu touch your body, no remedy

That's why they call me



(Fi fi fire )

Fire dem with uptown disco

Eyin makan awon nibo

Dem go start to dance like Sisqó

D gbedu sweet like Kopiko

Dem know we de ball ocho cinco

Pro level or na monkey post

Since we de ball we no shito

Is going is gone na finito

Mio le epo loju like mallam

Load dem goal like Halland

I go check before dem balance

Woni mon kan mon para

My current de flow like dollar

Agba baller Asisat Oshoala

Lamba de me I gallant

Woni mon kan mon para


Beat the odds like small pikin

(Wipe am)

I de grind like I just begin

(Hala)

Anytime me I burst 16

Oba ga to pe reh like I'm from Benin

(Maza)

Haters dema gone beneath

Dem de try show me but I don't believe

Your OT must to complete

The jungle I de come from na concrete

Gbedu ti travel kinto gba visa

Ori mi yo eruku bi eni tofa shisha

Fashe everyday nigga monfa kisa

Painting pictures for you bi ti Monalisa

The blessings are heavenly

No stressing it effortless flow heavily

Now u know who u effing with

Ah the swag is loud and deafening


Fire dem with uptown disco

Eyin makan awon nibo

Dem go start to dance like Sisqó

D gbedu sweet like kopiko

Dem know we de ball ocho cinco

Pro level or na monkey post

Since we de ball we no shito

Is going is gone na finito

Mio le epo loju like mallam

Load dem goal like Halland

I go check before dem balance

Woni mon kan mon para...

My current de flow like dollar

Agba baller Asisat Oshoala

Lamba de me I gallant

Woni mon kan mon para


Na me dey give them joy

I dey make them dance oil

Toba de Bus stop e bo le

Designer la toke de le

Loke loke koma ni wale

Vigi vaga vun

Man just flowing like I gbe ballon

Zigi zaga zoo

Ask your naighbor nothing I can't do

Ye moti staga omo moti jogor

Kibo roki kama kibo

Everlasting we go live long

Shabba ranking tell me which one

Shey na this one abi na that one

Omo tosha mo ma balo

Emi ole salo omo oya kalo

Shomo po ola oluwa lemi fin yo

Ma nu gere ma nu gere

Wa baby wa jogede

You dey paper for eyes like aboniki

I be your guy your aboki

Gbemi jeje malo shagidi

Owo birkin owo bintin

I be like Richard milli

Anything wey u want I dey for you


End of Olamide, Fireboy DML & Asake - Uptown Disco Lyrics

Olamide, Fireboy DML & Asake - Uptown Disco Lyrics


Olamide, Fireboy DML & Asake - Uptown Disco Lyrics

Olamide, Fireboy DML & Asake - Uptown Disco Lyrics

Olamide, Fireboy DML & Asake - Uptown Disco Lyrics

Olamide, Fireboy DML & Asake - Uptown Disco Lyrics