Rema & Shallipopi - Benin Boys
Rema, a well-known singer and composer from Nigeria who signed with Mavins Records, makes a comeback to the music scene with a brand-new chart-topper called “BENIN BOYS.”
He utilized the musical prowess of Shallipopi, the lead vocalist of Plutomania Records and a very talented Nigerian singer, in this new song.
Because of this, chances are strong that if you listen to music, all you know are the newest, biggest singles.
Rema & Shallipopi - Benin Boys Lyrics
They call me Shallipopi
Pluto presido
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say (Another banger)
Touchdown Benin boys, gen-gen-gen
Money yapa, money repete (Confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli Sapele (Ayy)
Santa Monica touchdown, shekens (Clear road)
They dey like to dey dance the legbeegbe (Eh?)
Na we dey bully, na we dey pepper (Say)
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get (Oh, ayy)
E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Clear road)
Na we dey pull up with convoy (Eh?)
You know the billings wey we dey chest (Okay)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, say, say, say)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, unto the next (Confirm)
End of Rema & Shallipopi - Benin Boys
Rema & Shallipopi - Benin Boys
Rema & Shallipopi - Benin Boys
Rema & Shallipopi - Benin Boys
Rema & Shallipopi - Benin Boys
Rema & Shallipopi - Benin Boys