Muyeez – Matter
The incredibly talented Nigerian singer-songwriter-singer Muyeez, a signed artist to Vibez Inc., has released another captivating song titled “Matter.”
Additionally, this new song is a part of the deluxe version of his recently released first EP, known as the “Muyeez EP.” There are five amazing tracks in this updated edition that are guaranteed to become favorites for music lovers.
Muyeez - Matter Lyrics
Intro
I'm Muyeez
Mhmm-mhmm-mhmm-mhmm
Ra-ra-ra-ra-ra-ra-ra
(Mu-mur-murderer)
Oh oh oh ah (Woo)
Yeah
Verse 1
I be this small boy wey dey strive for the market
Emi omo oja
Many better things dem know dem dey blind me
But e no matter
This my life I no want palava
Emi o le bawon ja
Only me know where me want to go
So me I go pack my bags
So me say
Chorus
Ca va vele
Oh oh, ca va vele
Nobody fit to help you
Oh my nigga, unavaila-
Oh oh, ca va vele
Oh oh oh, ca va vele
Nobody fit to help you
My nigga, unavaila-
Oh
Verse 2
I just dey watch all the stories, them wanna put me in their shoes
But thеir shoes no fit size me
So I run my things and cool
Attitudе matters a lot
So me I dey run my cruise
And I know all the stress I dey put on, yeah
Nobody fit to console me
If no for the God nobody holy, ah
So I go do my things, won ma le-le-le, won le bami
Nobody fit console me
'Cause for the ground nobody holy
Dem go le-le-le, won ma le, won le bami, yeah
Chorus
Ca va vele
Oh oh oh oh, ca va vele
Nobody fit to help you
Oh my nigga, unavaila-
Oh oh, ca va vele
Oh oh oh oh, ca va vele eh
Nobody fit to help you
My nigga, unavaila-
Oh
Outro
Ca va vele
Ca va vele
Nobody fit to help you
My nigga, unavaila-
End of Muyeez – Matter lyrics
Click here
Muyeez – Matter Lyrics
Muyeez – Matter lyrics
Muyeez – Matter lyrics
Muyeez – Matter lyrics